TheCable Fact Check
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Reading: Evidence no dey sey Davido and Chioma dey expect dia third pikin
Share
Latest News
Da’awar cewa Davido da Chioma suna tsammanin ɗansu na uku karya ne
Òótọ́ kọ́ ni ọ̀rọ̀ tó sọ pé Davido àti Chioma ń gbaradì fún ọmọ wọn kẹta
FACT CHECK: Claim that Davido and Chioma are expecting their third child is false
AI ni wọ́n fi se fídíò tó sàfihàn pé àwọn ISWAP yin ìbọn fún ọ̀gá àwọn òṣìṣẹ́ ológun kan
Video wey show as ISWAP shoot army general na AI
Bidiyon da ke nuna harbin Janar na soji da ISWAP aka yi shi ne AI
DISINFO ALERT: Video showing shooting of army general by ISWAP is AI-generated
Kò sí ẹ̀rí tó sàfihàn pé Trump halẹ̀ pé òhun yóò ‘mu’ Tinubu láàárín wákàtí mẹrinlelogun
Advertisement
Aa
TheCable Fact CheckTheCable Fact Check
Search
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Follow US

Evidence no dey sey Davido and Chioma dey expect dia third pikin

Claire Mom
By Claire Mom Published November 28, 2025 2 Min Read
Share

One post claim sey Afrobeats star Davido and im wife, Chioma Adeleke, dey expect anoda pikin. 

Joshua Ijeakhena, one social media user, naim post di claim. E gada pass 26,000 likes and one thousand comments. 

Di post wey don turn viral show Davido and Chioma for foto as dem wear to match wit brown dress

For one of di foto, Davido hold im wife for her waist as di couple dey smile.

Chioma folo get belle for di foto.

“Aww, Chioma Adeleke get bellet! Davido and im wife, Chioma Adeleke, dey expect baby nomba three. Dem share di good news afta Davido birthday celebration,” na so di post tok.

Di post appear here, here, and here.

WETIN WE CHECK

CableCheck observe sey di all di na screenshots from video .

CableCheck notice sey dem bin get di foto from di video wey Chioma share to celebrate Davido 33rd birthday.

Chioma bin post some foto and videos for her Instagram page to celebrate her husband 33rd birthday.

No be small party Davido do for im 33rd birthday as im folo announce new album for 2026.

Howeva, e be like sey make di video during di foto shoot of dia twins wey dem born for 2023.

Davido and Chioma bin make sure sey dem hide dia children from outside pipu since dem born dem.

Dem born di twins for di United States one year afta dia first pikin, Ifeanyi, die.

One more search show sey Chioma bin no get belle for one recent Adeleke family party.

Anoda foto Davido surprise birthday party no show Chioma wit belle.

Also, CableCheck notice sey no beta media platform report tori sey di couple bin dey expect anoda pikin.

FINAL TOK

Evidence no dey to suggest sey Davido and Chioma dey expect anoda pikin. Beta media outlets for cari dat kain tori.

TAGGED: Davido and Chioma pregnancy, News in pidgin

Please send your feedback, claims to fact check and corrections requests to [email protected]

Claire Mom November 28, 2025 November 28, 2025
Share this Article
Facebook Twitter Email Copy Link Print

POPULAR POSTS

Advertisement

Da’awar cewa Davido da Chioma suna tsammanin ɗansu na uku karya ne

Wani rubutu ya yi ikirarin cewa tauraron Afrobeats Davido da matarsa, Chioma Adeleke, na kara…

November 28, 2025

Òótọ́ kọ́ ni ọ̀rọ̀ tó sọ pé Davido àti Chioma ń gbaradì fún ọmọ wọn kẹta

Ọ̀rọ̀ kan sọ pé Davido, gbajúmọ̀ akọrin àti Chioma Adeleke, ìyàwó rẹ̀ ń gbaradì fún…

November 28, 2025

FACT CHECK: Claim that Davido and Chioma are expecting their third child is false

A post claims that Afrobeats star Davido and his wife, Chioma Adeleke, are expecting another…

November 24, 2025

AI ni wọ́n fi se fídíò tó sàfihàn pé àwọn ISWAP yin ìbọn fún ọ̀gá àwọn òṣìṣẹ́ ológun kan

Fídíò kan tí àwọn ènìyàn ń pín kiri ti sàfihàn ìgbà tí àwọn ènìyàn kan…

November 20, 2025
Advertisement
Advertisement

YOU MAY ALSO LIKE

Da’awar cewa Davido da Chioma suna tsammanin ɗansu na uku karya ne

Wani rubutu ya yi ikirarin cewa tauraron Afrobeats Davido da matarsa, Chioma Adeleke, na kara samun haihuwa. Wani mai amfani…

CHECK AM FOR WAZOBIA
November 28, 2025

Òótọ́ kọ́ ni ọ̀rọ̀ tó sọ pé Davido àti Chioma ń gbaradì fún ọmọ wọn kẹta

Ọ̀rọ̀ kan sọ pé Davido, gbajúmọ̀ akọrin àti Chioma Adeleke, ìyàwó rẹ̀ ń gbaradì fún ọmọ wọn tuntun, èyí tí…

CHECK AM FOR WAZOBIA
November 28, 2025

AI ni wọ́n fi se fídíò tó sàfihàn pé àwọn ISWAP yin ìbọn fún ọ̀gá àwọn òṣìṣẹ́ ológun kan

Fídíò kan tí àwọn ènìyàn ń pín kiri ti sàfihàn ìgbà tí àwọn ènìyàn kan pa Musa Uba, ọ̀gá àwọn…

CHECK AM FOR WAZOBIA
November 20, 2025

Video wey show as ISWAP shoot army general na AI

One viral video don allegedly show di time wey terrorists kill Musa Uba, one brigadier general, for Borno state. Islamic…

CHECK AM FOR WAZOBIA
November 20, 2025

CableCheck seeks to provide reliable tools and resources for readers to tackle the menace of fake and misleading materials constantly pushed into the public space from various sources. We monitor the accuracy of claims made in traditional and social media. We also provide a tracker to hold politicians and policymakers accountable for the plans and promises they make to the public. CableCheck is a project of the Cable Newspaper Journalism Foundation (CNJF), supported by the MacArthur Foundation and implemented by TheCable newspaper.

Follow US: 

LINKS

  • Contact
  • About Us
  • Non-Partisanship Policy
  • Funding
  • Correction Policy
© Copyright TheCable. All Rights reserved.
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?