TheCable Fact Check
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Reading: Di viral foto of Obi wit MC Oluomo na photoshop
Share
Latest News
FACT CHECK: No, Emefiele didn’t return N4trn to FG
FAKE NEWS ALERT: Akume hasn’t been replaced as SGF, says presidency
Rárá, Nàìjíríà kò fi àwọn ọmọ iṣẹ́ ológun rán sẹ sí Ísírẹ́lì láti dá rògbòdìyàn tó ń ṣẹlẹ̀ níbẹ̀ dúró
Slurs, smears, slander… how gendered disinformation targets high-profile Nigerian women
Ḿbà, Naijiria ézipụ̀ghị̀ ńdị́ ágha ńkwàdó ùdó nà òbòdò Isreal
No, Nigeria no send peace support mission go Israel
A’a, Najeriya ba ta tura tawagar taimakon zaman lafiya zuwa Isra’ila ba
Ǹjẹ́ Tinubu àti Alexander Zingman lọ sí ilé-ìwé kan náà? Èyí ni ohun tí a mọ̀
Advertisement
Aa
TheCable Fact CheckTheCable Fact Check
Search
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Follow US

Di viral foto of Obi wit MC Oluomo na photoshop

Claire Mom
By Claire Mom Published November 19, 2024 2 Min Read
Share

One foto wey show as Peter Obi, di Labour Party presidential candidate for di 2023 elections, dey greet Musiliu Akinsanya aka MC Oluomo, don go viral for social media.

Oluomo enta office on November 11 as di president of the National Union of Road Transport Workers (NURTW).

For di foto wey dem share for WhatsApp, e be like Obi dey tanda beside Oluomo, wey dey wear white ‘Agbada’.

Di image, allegedly posted by goldmynetv, folo waka around with caption wey be like sey Obi dey ready to work wit di NURTW president.

“Peter Obi greet MC Oluomo, promise to work wit am as di new NURTW National President!” na so di post tok.

WETIN WE CHECK

TheCable check di foto wit reverse image search see set di white ‘Agbada’ wey Oluomo wear for di foto na di same one im wear di day im enta office.

TheCable also observe sey no confam media platform bin report di tori. Goldmynetv Instagram page also bin no get di post for dia page.

We still do analysis of di foto wit fotoforensic, one tool for digital foto investigation, and e show sey difference bin dey for Obi cloth. Di objects for di original foto bin get white detailing, meaning sey even di Instagram page na photoshop — e bin get inconsistent colour.

You fit check di result of di analysis here.

FINAL TOK

Di foto wey show as Peter Obi dey greet Oluomo na photoshop.

TAGGED: MC oluomo, News in pidgin, peter obi

Please send your feedback, claims to fact check and corrections requests to [email protected]

Claire Mom November 19, 2024 November 19, 2024
Share this Article
Facebook Twitter Email Copy Link Print
Leave a comment Leave a comment

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

POPULAR POSTS

Advertisement

FACT CHECK: No, Emefiele didn’t return N4trn to FG

A video circulating on social media shows a Facebook user claiming Godwin Emefiele, the former…

July 2, 2025

FAKE NEWS ALERT: Akume hasn’t been replaced as SGF, says presidency

The presidency says reports on George Akume, secretary to the government of the federation (SGF),…

June 29, 2025

Rárá, Nàìjíríà kò fi àwọn ọmọ iṣẹ́ ológun rán sẹ sí Ísírẹ́lì láti dá rògbòdìyàn tó ń ṣẹlẹ̀ níbẹ̀ dúró

Ìròyìn lati inú fídíò Facebook kan sọ pé Nàìjíríà fi àwọn ọmọ ogun ránṣẹ́ sí…

June 28, 2025

Slurs, smears, slander… how gendered disinformation targets high-profile Nigerian women

In the early hours of April 15, 2025, armed men wielding firearms and cutlasses attacked…

June 28, 2025
Advertisement
Advertisement

YOU MAY ALSO LIKE

Rárá, Nàìjíríà kò fi àwọn ọmọ iṣẹ́ ológun rán sẹ sí Ísírẹ́lì láti dá rògbòdìyàn tó ń ṣẹlẹ̀ níbẹ̀ dúró

Ìròyìn lati inú fídíò Facebook kan sọ pé Nàìjíríà fi àwọn ọmọ ogun ránṣẹ́ sí orílẹ̀ èdè Ísírẹ́lì kí rògbòdìyàn…

CHECK AM FOR WAZOBIA
June 28, 2025

Ḿbà, Naijiria ézipụ̀ghị̀ ńdị́ ágha ńkwàdó ùdó nà òbòdò Isreal

Ótù ihe ngosị si na Facebook kwuru na Naijiria zipụrụ ndị agha ka ha gaa kwàdó udo na mba Isreal.…

CHECK AM FOR WAZOBIA
June 28, 2025

No, Nigeria no send peace support mission go Israel

One Facebook video claim sey Nigeria send soldiers go Israel for joint peace support mission. One male broadcaster wey dey…

CHECK AM FOR WAZOBIA
June 28, 2025

A’a, Najeriya ba ta tura tawagar taimakon zaman lafiya zuwa Isra’ila ba

Wani faifan bidiyo na Facebook ya nuna cewa Najeriya ta tura dakaru domin aikin hadin gwiwa na tallafawa zaman lafiya…

CHECK AM FOR WAZOBIA
June 28, 2025

CableCheck seeks to provide reliable tools and resources for readers to tackle the menace of fake and misleading materials constantly pushed into the public space from various sources. We monitor the accuracy of claims made in traditional and social media. We also provide a tracker to hold politicians and policymakers accountable for the plans and promises they make to the public. CableCheck is a project of the Cable Newspaper Journalism Foundation (CNJF), supported by the MacArthur Foundation and implemented by TheCable newspaper.

Follow US: 

LINKS

  • Contact
  • About Us
  • Non-Partisanship Policy
  • Funding
  • Correction Policy
© Copyright TheCable. All Rights reserved.
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?