TheCable Fact Check
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Reading: FACT CHECK: Video wey show sey gunmen bin seize armoured vehicles na for Burkina Faso — NO BE Nigeria
Share
Latest News
FACT CHECK: Video showing people using ropes to cross river NOT from Nigeria
Burkina Faso ni ìṣẹ̀lẹ̀ nínú fídíò tó sàfihàn àwọn agbébọn pẹ̀lú ọkọ̀ ogun jíjà ti ṣẹlẹ̀ — kìí se Nàìjíríà
Íhé ńgósị́ ébé ndị́ ómékómè nà-éwèghárá ụ́gbọ́àlà ndị́ ághá sì Burkina Faso
Bidiyon da ke nuna yan ta’adda na kwace motoci masu sulke daga Burkina Faso – BA Najeriya ba
FACT CHECK: Video showing gunmen seizing armoured vehicle from Burkina Faso — NOT Nigeria
Viral post wey claim sey dem don pass ‘Cybercrimes Act 2025’ no correct
Ózí na-ekwu nà é mepụ̀tálá ìwú megidere cybercrime bụ̀ àsị́
Irọ́ ni fídíò tó sọ pé Nàìjíríà ti sọ ‘Cybercrimes Act, 2025’ di òfin
Advertisement
Aa
TheCable Fact CheckTheCable Fact Check
Search
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Follow US

FACT CHECK: Video wey show sey gunmen bin seize armoured vehicles na for Burkina Faso — NO BE Nigeria

Pelumi Bolawa
By Pelumi Bolawa Published September 3, 2025 3 Min Read
Share

Some pesin for social media don dey put Naija name on top one video wey show some men wey mount with gun for one armoured vehicle.

Contents
VERIFICATIONVERDICT

Person dey use the video on top Facebook dey drive tori wey concern insecurity for Naija.

For August 11, one page wey carry “Urhobo One Love” name put the video for Facebook wey show gunmen tanda for armoured vehicles for one domot.

“They said they’re hunter’s and farmers,” na so dem caption the video.

Although the page no mention di location wey e be, but hin followers claim sey na for Nigeria.

“Even Nigerian military no get these kind artilleries,” one pesin for Facebook commented on the video.

CableCheck bin chuk eye see sey di video don dey multiple for social media.

One Facebook user wey be “Debra O Kalus” carry the video con put sey the communities dey Kwara wey “bookham terrorist” dey.

“BOOKHAM TERRORIST INVADING YORUBA COMMUNITIES MARKET IN KWARA STATE OF ONE NIGERIA,” the Facebook user captioned the video.

Another Facebook page, wey get name “NIGERIANS”, with over 400,0000 followers, post the video with the caption: “ #InsecurityInNigeria Terrorists display vehicles and ammunition used for their operations. Nigeria Police Force HQ Nigerian Army.”

The video bin show for here and here.

VERIFICATION

CableCheck con check di keyframes of the viral video ontop Google Lens; the findings show sey the incident happened in 2024 for Burkina Faso.

Images and cues from multiple tori show sey on August 8, 2024, some terrorists for Jama’at Nusrat ul-Islam wa al-Muslimin (JNIM) sect of al-Qaeda ambush and attack military people wey dey di southeastern part for Burkina Faso.

For di attack, tori claim sey the terrorist kpai over 100 soldiers; con carry many armoured vehicles run.

The report dey published here and here.

The featured image wey dey di reports dey correct with colours and tree wey surround di one for the viral video.

Another version of di video dey X.

VERDICT

Di video wey gunmen seize armoured vehicles no be from Nigeria but na for Burkina Faso e hapun.

TAGGED: Burkina Faso, seized armoured vehicles

Please send your feedback, claims to fact check and corrections requests to [email protected]

Pelumi Bolawa September 3, 2025 September 3, 2025
Share this Article
Facebook Twitter Email Copy Link Print

POPULAR POSTS

Advertisement

FACT CHECK: Video showing people using ropes to cross river NOT from Nigeria

On August 9, a Facebook user identified as Asare Obed posted a video showing people…

September 3, 2025

Burkina Faso ni ìṣẹ̀lẹ̀ nínú fídíò tó sàfihàn àwọn agbébọn pẹ̀lú ọkọ̀ ogun jíjà ti ṣẹlẹ̀ — kìí se Nàìjíríà

Àwọn ènìyàn kan tí wọ́n ń lo ohun íbaraẹnise orí ayélujára tí sọ pé fidio…

September 2, 2025

Íhé ńgósị́ ébé ndị́ ómékómè nà-éwèghárá ụ́gbọ́àlà ndị́ ághá sì Burkina Faso

Ótù ihe ngosi ebe ndị ojiegbe egbu na-ákụ̀rụ́ ụgbọala ndị agha bụ nke ndị ji…

September 2, 2025

Bidiyon da ke nuna yan ta’adda na kwace motoci masu sulke daga Burkina Faso – BA Najeriya ba

Wani faifan bidiyo da ke nuna yadda wasu ‘yan bindiga ke karbar motocin sulke na…

September 2, 2025
Advertisement
Advertisement

YOU MAY ALSO LIKE

Burkina Faso ni ìṣẹ̀lẹ̀ nínú fídíò tó sàfihàn àwọn agbébọn pẹ̀lú ọkọ̀ ogun jíjà ti ṣẹlẹ̀ — kìí se Nàìjíríà

Àwọn ènìyàn kan tí wọ́n ń lo ohun íbaraẹnise orí ayélujára tí sọ pé fidio kan tí ó sàfihàn àwọn…

CHECK AM FOR WAZOBIA
September 2, 2025

Íhé ńgósị́ ébé ndị́ ómékómè nà-éwèghárá ụ́gbọ́àlà ndị́ ághá sì Burkina Faso

Ótù ihe ngosi ebe ndị ojiegbe egbu na-ákụ̀rụ́ ụgbọala ndị agha bụ nke ndị ji soshal midia ebipụta ozi sịrị…

CHECK AM FOR WAZOBIA
September 2, 2025

Bidiyon da ke nuna yan ta’adda na kwace motoci masu sulke daga Burkina Faso – BA Najeriya ba

Wani faifan bidiyo da ke nuna yadda wasu ‘yan bindiga ke karbar motocin sulke na da alaka da wani lamari…

CHECK AM FOR WAZOBIA
September 2, 2025

FACT CHECK: Video showing gunmen seizing armoured vehicle from Burkina Faso — NOT Nigeria

A video depicting some gunmen taking over armoured vehicles has been attributed to an incident in Nigeria by some social…

Fact Check
September 1, 2025

CableCheck seeks to provide reliable tools and resources for readers to tackle the menace of fake and misleading materials constantly pushed into the public space from various sources. We monitor the accuracy of claims made in traditional and social media. We also provide a tracker to hold politicians and policymakers accountable for the plans and promises they make to the public. CableCheck is a project of the Cable Newspaper Journalism Foundation (CNJF), supported by the MacArthur Foundation and implemented by TheCable newspaper.

Follow US: 

LINKS

  • Contact
  • About Us
  • Non-Partisanship Policy
  • Funding
  • Correction Policy
© Copyright TheCable. All Rights reserved.
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?