TheCable Fact Check
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Reading: Ambode don go Labour Party?
Share
Latest News
FACT CHECK: Video showing ‘bridge collapsing in Nasarawa’ is AI-generated
MISINFO ALERT: Viral video of ‘foreign arms dealer’ in Zamfara is from 2021, says army
Ókwú Badenoch nà ụ́mụ̀ yá ápụ̀ghị̀ ínwétá íkíké ị́bụ ńdị́ Naijiria bụ̀ àsị́
Kemi Badenoch claim sey her children no fit get Nigerian citizenship but she no tok true
Irọ́ ni Kemi Badenoch pa pé òfin kò fààyè gba àwọn ọmọ òhun láti di ọmọ Nàìjíríà
Maganar Kemi Badenoch na cewa ‘ya’yanta ba za su iya samun shaidar zama dan Najeriya ba karya ne
FACT CHECK: Kemi Badenoch’s claim that her children can’t get Nigerian citizenship is false
Naijiria ọ̀ kàgbùrù ńkwékọ́rị́tá àzụ́máhị́á àkụ̀ ọ̀nàtàràchí yá nà US nwèrè n’íhì ḿmáchí visa?
Advertisement
Aa
TheCable Fact CheckTheCable Fact Check
Search
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Follow US

Ambode don go Labour Party?

Claire Mom
By Claire Mom Published July 15, 2022 2 Min Read
Share

Plenti posts for social media claim sey Akinwunmi Ambode, former govnor of Lagos state, don go Labour Party (LP).

According to di post, di former govnor wan contest for di parti as govenor for di 2023 election.

https://twitter.com/FRNCitizens/status/1544942524497797121?s=20&t=qmfxxmhNeEnkuPZTueBiLg

 

Former Governor of Lagos State, Akinwumi Ambode dumps his boss Tinubu, Picks Labour Party Gubernatorial Ticket

The Game Is Getting More Interesting..🙄🔥☀️ pic.twitter.com/d2ztc8TDou

— Adoba Wisdom Daniel (@DanielAdoba) July 7, 2022

 

On July 5, Leadership Scorecard, folo carry di tori, wit one statement wey dem tok sey Ambode tok, sey make di youths get dia PVC for this election wey dey come for 2023.

“Di youths dey come. Power dey dia hands. Go collect your permanent voters card (PVC). Your time don come,” na wetin di post tok be that.

On July 7, as di tori wey tok sey Ambode dey go LP come dey hot, e enter top 10 trend for Twitter.

Wetin we check

Social media search show sey di post wey pipu claim sey Ambode dey tell youths make dem get dia PVC don dey im Twitter page since February 1, 2022.

We come check im ogbonge Facebook, Twitter and Instagram accounts but notin tok sey im leave di All Progressive Congress (APC) go Labour Party (LP).

Beta news platform for carry dat kain political mata but dem no carry am.

TheCable try folo Ambode executive assistant, and Julius Abure, di national chairman of di Labour Party, tok, but dem no ansa dia call or message. We go update dis tori if dem ansa.

Premium Times folo Ifagbemi Awamaridi, Lagos state chairman of the Labour Party, tok. He tok say Ambode neva go LP.

“Ambode still dey wit di ruling All Progressive Congress (APC) parti. Na ogbonge APC member wey go make sure say di parti win for state and federal level,” na so he tok.

Final tok

Di Claim wey dey evriwhere wey sey Ambode comot go Labour Party no be true.

TheCable ng · Pidgin: Ambode don go Labour Party?
TAGGED: 2023 elections, Akinwumi Ambode, All Progressive Congress (APC), Labour Party, Twitter trends

Please send your feedback, claims to fact check and corrections requests to [email protected]

Claire Mom July 15, 2022 July 15, 2022
Share this Article
Facebook Twitter Email Copy Link Print
Leave a comment Leave a comment

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

POPULAR POSTS

Advertisement

FACT CHECK: Video showing ‘bridge collapsing in Nasarawa’ is AI-generated

A video showing a bridge collapse incident is circulating across social media platforms, especially on…

July 24, 2025

MISINFO ALERT: Viral video of ‘foreign arms dealer’ in Zamfara is from 2021, says army

The Nigerian Army says a viral video claiming the arrest of a foreign arms dealer…

July 24, 2025

Ókwú Badenoch nà ụ́mụ̀ yá ápụ̀ghị̀ ínwétá íkíké ị́bụ ńdị́ Naijiria bụ̀ àsị́

Kemi Badenoch, onye ndú òtù Conservative Party nke obodo United Kingdom, ekwuola na ọ gaghị…

July 22, 2025

Kemi Badenoch claim sey her children no fit get Nigerian citizenship but she no tok true

Kemi Badenoch, leader of di United Kingdom Conservative Party, claim sey she no fit pass…

July 22, 2025
Advertisement
Advertisement

YOU MAY ALSO LIKE

Ókwú Badenoch nà ụ́mụ̀ yá ápụ̀ghị̀ ínwétá íkíké ị́bụ ńdị́ Naijiria bụ̀ àsị́

Kemi Badenoch, onye ndú òtù Conservative Party nke obodo United Kingdom, ekwuola na ọ gaghị enyenwu ụmụ ya ikike ịbụ…

CHECK AM FOR WAZOBIA
July 22, 2025

Kemi Badenoch claim sey her children no fit get Nigerian citizenship but she no tok true

Kemi Badenoch, leader of di United Kingdom Conservative Party, claim sey she no fit pass her right of Nigerian citizenship…

CHECK AM FOR WAZOBIA
July 22, 2025

Irọ́ ni Kemi Badenoch pa pé òfin kò fààyè gba àwọn ọmọ òhun láti di ọmọ Nàìjíríà

Kemi Badenoch, arábìnrin tó jẹ́ olórí ẹgbẹ́ òsèlú alátakò tí wọ́n ń pè ní Conservative Party ní orílẹ̀ èdè United…

CHECK AM FOR WAZOBIA
July 22, 2025

Maganar Kemi Badenoch na cewa ‘ya’yanta ba za su iya samun shaidar zama dan Najeriya ba karya ne

Kemi Badenoch, shugabar jam'iyyar masu ra'ayin rikau ta Burtaniya, ta yi ikirarin cewa ba za ta iya mika hakkinta na…

CHECK AM FOR WAZOBIA
July 22, 2025

CableCheck seeks to provide reliable tools and resources for readers to tackle the menace of fake and misleading materials constantly pushed into the public space from various sources. We monitor the accuracy of claims made in traditional and social media. We also provide a tracker to hold politicians and policymakers accountable for the plans and promises they make to the public. CableCheck is a project of the Cable Newspaper Journalism Foundation (CNJF), supported by the MacArthur Foundation and implemented by TheCable newspaper.

Follow US: 

LINKS

  • Contact
  • About Us
  • Non-Partisanship Policy
  • Funding
  • Correction Policy
© Copyright TheCable. All Rights reserved.
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?