TheCable Fact Check
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Reading: Viral video wey show as Dangote launch investment scheme na AI
Share
Latest News
Fídíò tí àwọn ènìyàn pín kiri tó sàfihàn Dangote pé ó ṣe ìfilọ́lẹ̀ ìdókòwò kan kìí se òótọ́
Ị́hé ńgósị́ ébé Dangote nà-éhị́bé átụ̀màtụ̀ mmụ́bá égọ́ bụ̀ ńké é ńwòghàrị̀rị̀-énwòghárị́
An gyara bidiyon Dangote na kaddamar da shirin zuba jari
FACT CHECK: Viral video of Dangote launching investment scheme doctored
Video wey tok sey Nigerian church dey on fire na lie, na Ghana school
Ị́hé ńgósị́ ụ́lọ́ákwụ́kwọ́ Ghana gbáráọ́kụ́ ká á sị́ n’ọ́bụ́ ụ́lọ́ ụ́ká dị́ nà Naijiria
Bidiyon gobarar da ta faru a makarantar Ghana da aka bayyana karya a matsayin kona cocin Najeriya
Ghana ni ìṣẹ̀lẹ iná ní ilé ìwé kan tí àwọn ènìyàn ń pín fídíò rẹ̀ kiri ti ṣẹlẹ̀, kìí se ilé ìjọsìn àwọn Kristẹni ní Nàìjíríà
Advertisement
Aa
TheCable Fact CheckTheCable Fact Check
Search
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Follow US

Viral video wey show as Dangote launch investment scheme na AI

Claire Mom
By Claire Mom Published December 18, 2025 2 Min Read
Share

One video wey show as Aliko Dangote, chairman of di Dangote Group, tok sey im launch investment scheme “to help Nigerians grow dia moni” dey trend for internet.

For di two-minute video, Dangote dey allegedly endorse di investment programme — without name, and im dey beg Nigerians above 30 years to invest for di programme.

Dem write for di video “My financial project for di Nigerian pipu”.

“Dis year, you fit participate for official programme wey go help Nigerians secure and grow dia moni. Thousands of families across di kontri don  already dey see di difference wey dis initiative fit make,” na so Dangote allegedl tok.

“Make I dey clear, if you join dis programme today you fit collect N2.66 million in just di first week. No be dream, na real, confam and supported by system wey dem design for your success.

“Na so e dey work: you go drop minimum investment of N380,000 and you go start to dey collect moni evriday automatically.”

WETIN WE CHECK

CableCheck observe sey no beta newspaper report di alleged launch of di investment programme, wey for be major news story if to sey e correct.

Anoda check show sey dem edit di video make e be like sey Dangote bin dey tok about di investment scheme.

Observation of di mouth area be like cut and join.

Analysis of key frames from di video show sey dem get di video from interview wey Dangote grant on October 28 for di Future Investment Initiative for Riyadh, Saudi Arabia.

Dangote bin wear di same cloth, and di backdrop match. Dem change Dangote speech for di viral video and e no align wit wetin im tok for di original footage, meaning sey dem touch di video.

On Anthony Chiejina, di Dangote Group chief informate, chuk mouth for di mata and im criticise di video.

Chiejina deny sey Dangote make di statements for video, sey: “Na deep fake.”

TAGGED: Dangote, Dangote investment scheme, News in pidgin

Please send your feedback, claims to fact check and corrections requests to [email protected]

Claire Mom December 18, 2025 December 18, 2025
Share this Article
Facebook Twitter Email Copy Link Print

POPULAR POSTS

Advertisement

Fídíò tí àwọn ènìyàn pín kiri tó sàfihàn Dangote pé ó ṣe ìfilọ́lẹ̀ ìdókòwò kan kìí se òótọ́

Àwọn ènìyàn ti ń pín fídíò kan kiri lórí ayélujára, èyí tó sàfihàn Aliko Dangote,…

December 18, 2025

Ị́hé ńgósị́ ébé Dangote nà-éhị́bé átụ̀màtụ̀ mmụ́bá égọ́ bụ̀ ńké é ńwòghàrị̀rị̀-énwòghárị́

Ị́hé ngosi ebe Aliko Dangote, onye ịsị oche òtù ụlọrụ Dangote, na-ekwu na-ohibela atụmatụ mmụba…

December 18, 2025

An gyara bidiyon Dangote na kaddamar da shirin zuba jari

Wani faifan bidiyo da ya nuna Aliko Dangote, shugaban rukunin Dangote, yana cewa ya kaddamar…

December 18, 2025

FACT CHECK: Viral video of Dangote launching investment scheme doctored

A video showing Aliko Dangote, chairman of the Dangote Group, saying he has launched an…

December 16, 2025
Advertisement
Advertisement

YOU MAY ALSO LIKE

Fídíò tí àwọn ènìyàn pín kiri tó sàfihàn Dangote pé ó ṣe ìfilọ́lẹ̀ ìdókòwò kan kìí se òótọ́

Àwọn ènìyàn ti ń pín fídíò kan kiri lórí ayélujára, èyí tó sàfihàn Aliko Dangote, alága Aliko Dangote Group, níbi…

CHECK AM FOR WAZOBIA
December 18, 2025

Ị́hé ńgósị́ ébé Dangote nà-éhị́bé átụ̀màtụ̀ mmụ́bá égọ́ bụ̀ ńké é ńwòghàrị̀rị̀-énwòghárị́

Ị́hé ngosi ebe Aliko Dangote, onye ịsị oche òtù ụlọrụ Dangote, na-ekwu na-ohibela atụmatụ mmụba ego "ga-enyere ndị Naịjirịa aka…

CHECK AM FOR WAZOBIA
December 18, 2025

An gyara bidiyon Dangote na kaddamar da shirin zuba jari

Wani faifan bidiyo da ya nuna Aliko Dangote, shugaban rukunin Dangote, yana cewa ya kaddamar da shirin saka hannun jari…

CHECK AM FOR WAZOBIA
December 18, 2025

Video wey tok sey Nigerian church dey on fire na lie, na Ghana school

One TikTok user claim sey jihadists burn church for di northern part of Nigeria. One TikTok user — @WakaWakaplanet —…

CHECK AM FOR WAZOBIA
December 12, 2025

CableCheck seeks to provide reliable tools and resources for readers to tackle the menace of fake and misleading materials constantly pushed into the public space from various sources. We monitor the accuracy of claims made in traditional and social media. We also provide a tracker to hold politicians and policymakers accountable for the plans and promises they make to the public. CableCheck is a project of the Cable Newspaper Journalism Foundation (CNJF), supported by the MacArthur Foundation and implemented by TheCable newspaper.

Follow US: 

LINKS

  • Contact
  • About Us
  • Non-Partisanship Policy
  • Funding
  • Correction Policy
© Copyright TheCable. All Rights reserved.
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?