TheCable Fact Check
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Reading: Old Nepal protest video comot for internet as Abuja protest for Nnamdi Kanu release
Share
Latest News
Finnish court no release Simon Ekpa, give am $50,000 compensation
Ilé ẹjọ́ ní Finland kò dá ẹjọ́ pé kí wọ́n tú Simon Ekpa sílẹ̀ ní ẹ̀wọ̀n, wọn kò sì fún un ní àádọ́ta ẹgbẹ̀rún dọ́là owó gbàmábínú
Ụ́lọ́ị́kpé Finland átọ́pụ́ghị́ Simon Ekpa nà ńgà, máọ́bụ́ kwụ́ghàchị́ yá ụ́gwọ́ $50,000
Kotun Finnish ba ta saki Simon Ekpa ba, ta ba shi diyyar dala 50,000
FACT CHECK: Finnish court didn’t free Simon Ekpa, award him $50,000 compensation
Ńgághárị́wé méré ńké Napel kà é bị́pụ́tárá dị́kà ọ́gbákọ́ ndị̀ ná-áchọ́ ńtọ́pụ̀ Nnamdi Kanu na-ngà
Fídíò ẹ̀hónú ní Nepal ni àwọn ènìyàn ń pín, tí wọ́n ní Nàìjíríà ló ti ṣẹlẹ̀ kí ìjọba lè tú Nnamdi Kanu sílẹ̀
An sake yin amfani da faifan bidiyo na zanga-zangar tayanar gizo yayin da Abuja ke gangamin neman a saki Nnamdi Kanu
Advertisement
Aa
TheCable Fact CheckTheCable Fact Check
Search
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Follow US

Old Nepal protest video comot for internet as Abuja protest for Nnamdi Kanu release

Claire Mom
By Claire Mom Published October 22, 2025 2 Min Read
Share
Nnamdi Kanu

One viral video for TikTok show one large crowd of protesters as Nigerians wey dey demand di release of Nnamdi Kanu, detained leader of di Indigenous People of Biafra (IPOB), for Abuja.

The video bin comot on Monday as activists assemble for different locations for Abuja sake of di #FreeNnamdiKanuNow protest.

Na Omoyele Sowore, publisher of Sahara Reporters and ex-presidential candidate, wey don dey mount campaign for Kanu release since dis year start naim start di protest.

Since dem re-arrest am in June 2021, Kanu don dey custody of di Department of State Services (DSS), where he im dey face ongoing trial for di federal high court for Abuja.

“Happening live for Abuja,” na so di TikTok video caption tok.

E don gada 840k views, 57.3k likes and ova 5,000 shares.

Dem also crest di video wit di same caption togeda wit one strong foto of Kanu as im dey pose wit hand for air, wit Biafran flag by di side.

One large crowd of protesters march through di streets with landmarks wey no dey Abuja.

CableCheck notice sey di protesters bin dey wave Nepalese flags.

Reverse image searches show sey dem bin post di videos in September as violent youth-led protests bin dey hapun for Nepal.

Di protests bin hapun because di govment ban 26 social media platforms.

Dem later lift di ban as di protests intensified.

FINAL TOK

Di protest video na from NEPAL, no be protesters wey dey call for Kanu release for Abuja.

TAGGED: #FreeNnamdiKanuNow protest, IPOB, Nepal, News in pidgin

Please send your feedback, claims to fact check and corrections requests to [email protected]

Claire Mom October 22, 2025 October 22, 2025
Share this Article
Facebook Twitter Email Copy Link Print

POPULAR POSTS

Advertisement

Finnish court no release Simon Ekpa, give am $50,000 compensation

Some social media users don claim sey one Finnish court give judgment make dem release…

October 23, 2025

Ilé ẹjọ́ ní Finland kò dá ẹjọ́ pé kí wọ́n tú Simon Ekpa sílẹ̀ ní ẹ̀wọ̀n, wọn kò sì fún un ní àádọ́ta ẹgbẹ̀rún dọ́là owó gbàmábínú

Àwọn ènìyàn kan tí wọ́n ń lo àwọn ohun ìgbàlódé íbaraẹnise orí ayélujára sọ pé…

October 23, 2025

Ụ́lọ́ị́kpé Finland átọ́pụ́ghị́ Simon Ekpa nà ńgà, máọ́bụ́ kwụ́ghàchị́ yá ụ́gwọ́ $50,000

Ụfọdụ ndị na soshal midia ekwuola na ụlọikpe dị na Finland nyere ịwụ ka-tọghapul Simon,…

October 23, 2025

Kotun Finnish ba ta saki Simon Ekpa ba, ta ba shi diyyar dala 50,000

Wasu masu amfani da shafukan sada zumunta sun yi ikirarin cewa wata kotu a Finland…

October 23, 2025
Advertisement
Advertisement

YOU MAY ALSO LIKE

Finnish court no release Simon Ekpa, give am $50,000 compensation

Some social media users don claim sey one Finnish court give judgment make dem release Simon Ekpa, pro-Biafra agitator, wey…

CHECK AM FOR WAZOBIA
October 23, 2025

Ilé ẹjọ́ ní Finland kò dá ẹjọ́ pé kí wọ́n tú Simon Ekpa sílẹ̀ ní ẹ̀wọ̀n, wọn kò sì fún un ní àádọ́ta ẹgbẹ̀rún dọ́là owó gbàmábínú

Àwọn ènìyàn kan tí wọ́n ń lo àwọn ohun ìgbàlódé íbaraẹnise orí ayélujára sọ pé ilé ẹjọ́ kan ní orílẹ̀…

CHECK AM FOR WAZOBIA
October 23, 2025

Ụ́lọ́ị́kpé Finland átọ́pụ́ghị́ Simon Ekpa nà ńgà, máọ́bụ́ kwụ́ghàchị́ yá ụ́gwọ́ $50,000

Ụfọdụ ndị na soshal midia ekwuola na ụlọikpe dị na Finland nyere ịwụ ka-tọghapul Simon, Ekpa, onye ndú otu nwere…

CHECK AM FOR WAZOBIA
October 23, 2025

Kotun Finnish ba ta saki Simon Ekpa ba, ta ba shi diyyar dala 50,000

Wasu masu amfani da shafukan sada zumunta sun yi ikirarin cewa wata kotu a Finland ta yanke hukuncin sakin Simon…

CHECK AM FOR WAZOBIA
October 23, 2025

CableCheck seeks to provide reliable tools and resources for readers to tackle the menace of fake and misleading materials constantly pushed into the public space from various sources. We monitor the accuracy of claims made in traditional and social media. We also provide a tracker to hold politicians and policymakers accountable for the plans and promises they make to the public. CableCheck is a project of the Cable Newspaper Journalism Foundation (CNJF), supported by the MacArthur Foundation and implemented by TheCable newspaper.

Follow US: 

LINKS

  • Contact
  • About Us
  • Non-Partisanship Policy
  • Funding
  • Correction Policy
© Copyright TheCable. All Rights reserved.
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?