TheCable Fact Check
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Reading: No, dis video no show Cyclone Biparjoy
Share
Latest News
Ị́hé ńgósị́ ébé ńdị́ ụ́ká Naijiria jị́ égbè n’ụ́lọ́ ụ́ká ézị́ghị́ézị́
Hotunan da ke yawo na kiristocin Najeriya rike da makamai a coci suna yaudarar
Àwọn fọ́tò tó sàfihàn àwọn ọmọ Nàìjíríà ẹlẹ́sìn Kristẹni tí wọ́n di nnkan ìjà mọ́ra kò seé gbàgbọ́
Viral foto wey show as Nigerian Christians dey cari gun for church dey mislead pipu
FACT CHECK: Viral photos of Nigerian Christians bearing arms in churches are misleading
Da’awar cewa Davido da Chioma suna tsammanin ɗansu na uku karya ne
Òótọ́ kọ́ ni ọ̀rọ̀ tó sọ pé Davido àti Chioma ń gbaradì fún ọmọ wọn kẹta
Evidence no dey sey Davido and Chioma dey expect dia third pikin
Advertisement
Aa
TheCable Fact CheckTheCable Fact Check
Search
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Follow US

No, dis video no show Cyclone Biparjoy

Claire Mom
By Claire Mom Published July 18, 2023 3 Min Read
Share

One video for social media don get wrong caption sey na Cyclone Biparjoy.

Di Twitter video  wey dey show as twister dey move sharpaly ova one seascape bin dey online on June 14. Ova 79.4k pipu view dis video.

“Scary video of #CycloneBiparjoy dey move go towards Karachi. Cyclone Biparjoy dey form too fast,” na so di caption tok for di Twitter post. 

CYCLONE BIPARJOY

Tropica Cyclone Biparjoy hit di northeastern Arabian Sea, wey dey towards southern Pakistan and western India for June, with winds wey dey as high as 160 kph and surge of 195 kph.

According to di Joint Typhoon Warning Center, at landfall, di Biparjoy dey equal to strong tropical storm wey get winds of 100 kph. Di cyclone bin unleash strong wind wey scatter trees, e even scatter electric pole join.

Apart from di storm, as dem dey expect, flooding come be di most significant effect wey affect millions of pipu wen di cyclone make landfall for di West Indian and South Pakistan coasts.

For 2021, studies wey some researchers for di Shenzhen institute of meteorological innovation and di Chinese University of Hong Kong bin rite, show sey Asia tropica cyclones fit cause double kasala by di end of di centuri, sey di cyclones dey get power from di human-made climate crisis.

CARTOON WEY DEM PRODUCE FOR 2022, NO DEY RELATED TO CYCLONE BIPARJOY

Di keyframe analysis of di video show sey di video bin dey for one YouTube channel, Tsarovvideo, in August 2022 – ten months before di  Cyclone Biparjoy.

Anoda eye inside di YouTube handle show sey Tsarovvideo don post plenti cartoon videos of natural disasters and oda severe weather conditions.

FINAL TOK

Di claim wey tok sey di video dey show Cyclone Biparjoy as e affect di western India and Pakistan na misyarn. Di video na wetin computa make wey don dey  internet since August 2022, 10 months before di Cyclone Biparjoy.


This content was produced with support from the Independent Media Response Fund, an initiative of the Check Global Program at Meedan to respond to global challenges through hyperlocal initiatives. The fund is supported by the Swedish International Development Cooperation Agency (Sida). 

TAGGED: Climate Change, Climate disinformation, Climate Fact Check, Cyclone Biparjoy

Please send your feedback, claims to fact check and corrections requests to [email protected]

Claire Mom July 18, 2023 July 18, 2023
Share this Article
Facebook Twitter Email Copy Link Print
Leave a comment Leave a comment

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

POPULAR POSTS

Advertisement

Ị́hé ńgósị́ ébé ńdị́ ụ́ká Naijiria jị́ égbè n’ụ́lọ́ ụ́ká ézị́ghị́ézị́

Ka ndị omekome wakpochara ndị gara ụka na Christ Apostolic Church (CAC) dị na Oke…

December 4, 2025

Hotunan da ke yawo na kiristocin Najeriya rike da makamai a coci suna yaudarar

Biyo bayan harin da wasu ‘yan bindiga suka kai kan mabiya cocin Christ Apostolic Church…

December 4, 2025

Àwọn fọ́tò tó sàfihàn àwọn ọmọ Nàìjíríà ẹlẹ́sìn Kristẹni tí wọ́n di nnkan ìjà mọ́ra kò seé gbàgbọ́

Lẹ́hìn ìgbà tí àwọn oníwà jàgídíjàgan kan kọlu àwọn ènìyàn tí wọ́n ń jọ́sìn ní…

December 4, 2025

Viral foto wey show as Nigerian Christians dey cari gun for church dey mislead pipu

Afta bandits attack worshippers Christ Apostolic Church (CAC) branch for Oke Isegun inside di Eruku…

December 4, 2025
Advertisement
Advertisement

YOU MAY ALSO LIKE

Ị́hé ńgósị́ ébé ńdị́ ụ́ká Naijiria jị́ égbè n’ụ́lọ́ ụ́ká ézị́ghị́ézị́

Ka ndị omekome wakpochara ndị gara ụka na Christ Apostolic Church (CAC) dị na Oke Isegun n'obodo Eruku nke Kwara…

CHECK AM FOR WAZOBIA
December 4, 2025

Hotunan da ke yawo na kiristocin Najeriya rike da makamai a coci suna yaudarar

Biyo bayan harin da wasu ‘yan bindiga suka kai kan mabiya cocin Christ Apostolic Church (CAC) a reshen cocin Christ…

CHECK AM FOR WAZOBIA
December 4, 2025

Àwọn fọ́tò tó sàfihàn àwọn ọmọ Nàìjíríà ẹlẹ́sìn Kristẹni tí wọ́n di nnkan ìjà mọ́ra kò seé gbàgbọ́

Lẹ́hìn ìgbà tí àwọn oníwà jàgídíjàgan kan kọlu àwọn ènìyàn tí wọ́n ń jọ́sìn ní ẹ̀ka Christ Apostolic Church (CAC)…

CHECK AM FOR WAZOBIA
December 4, 2025

Viral foto wey show as Nigerian Christians dey cari gun for church dey mislead pipu

Afta bandits attack worshippers Christ Apostolic Church (CAC) branch for Oke Isegun inside di Eruku community for Kwara state on…

CHECK AM FOR WAZOBIA
December 4, 2025

CableCheck seeks to provide reliable tools and resources for readers to tackle the menace of fake and misleading materials constantly pushed into the public space from various sources. We monitor the accuracy of claims made in traditional and social media. We also provide a tracker to hold politicians and policymakers accountable for the plans and promises they make to the public. CableCheck is a project of the Cable Newspaper Journalism Foundation (CNJF), supported by the MacArthur Foundation and implemented by TheCable newspaper.

Follow US: 

LINKS

  • Contact
  • About Us
  • Non-Partisanship Policy
  • Funding
  • Correction Policy
© Copyright TheCable. All Rights reserved.
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?