TheCable Fact Check
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Reading: CBN don stop to give ‘Form A’ for outside kontri students?
Share
Latest News
FACT CHECK: Video showing ‘bridge collapsing in Nasarawa’ is AI-generated
MISINFO ALERT: Viral video of ‘foreign arms dealer’ in Zamfara is from 2021, says army
Ókwú Badenoch nà ụ́mụ̀ yá ápụ̀ghị̀ ínwétá íkíké ị́bụ ńdị́ Naijiria bụ̀ àsị́
Kemi Badenoch claim sey her children no fit get Nigerian citizenship but she no tok true
Irọ́ ni Kemi Badenoch pa pé òfin kò fààyè gba àwọn ọmọ òhun láti di ọmọ Nàìjíríà
Maganar Kemi Badenoch na cewa ‘ya’yanta ba za su iya samun shaidar zama dan Najeriya ba karya ne
FACT CHECK: Kemi Badenoch’s claim that her children can’t get Nigerian citizenship is false
Naijiria ọ̀ kàgbùrù ńkwékọ́rị́tá àzụ́máhị́á àkụ̀ ọ̀nàtàràchí yá nà US nwèrè n’íhì ḿmáchí visa?
Advertisement
Aa
TheCable Fact CheckTheCable Fact Check
Search
  • Home
  • Fact Check
  • Fake News
  • Check Am For Wazobia
Follow US

CBN don stop to give ‘Form A’ for outside kontri students?

Claire Mom
By Claire Mom Published July 1, 2022 2 Min Read
Share

Reports for social media claim sey wen year finish, di Central Bank of Nigeria (CBN), go stop to give Form A, di tin wey dey help Nigerians wey dey outside kontri pay school fees.

Nigerians wey dey abroad dey get dollars through di ‘Form A’ for official price rather dan for black market wey dey always cost pass. 

Di tori don dey worry plenti Nigerians for social media sake of say from January 2023, dia outside kontri school fees go add, according to di news.

Adewale Adetona tok for Twitter say, “I just read say from December 2022, CBN dey cancel Form A. Nigerians wey wan go school outside kontri go need buy dollars from black market.  Evrytin just dey wowo.” Di post get 179 retweets, 22 quote tweets, and 368 likes.

I just read that from December 2022, the CBN is canceling Form A. Prospective International Students from Nigeria will have to get FX for their school fees from black market. It keeps getting worse.

— Slimfit (@iSlimfit) June 21, 2022

Di claim also comot for Twitter and Facebook wit one picture wey dem tok say na from Manchester Metropolitan University.

Di title wey follow di post tok say, “Central Bank don stop to give discount for di Form A moni from 31st December 2022”. 

Apparently Manchester Metropolitan University sent this circular alleging that CBN is withdrawing form A by end of 2022 for fee payments. Japa via studies about to be more expensive if true. pic.twitter.com/FOPPz0PpkY

— Wissam Ben Yedder (@DipoAW) June 21, 2022

Manchester Metropolitan University don ansa

TheCable follow di management of Manchester Metropolitan University tok, to confam weda na dem tok di claim.

“We understand sey CBN wan put back di moni wey dem bin reduce before from di Form A, na why we come help our students so dat dem no go enta wahala,” na so di spokesperson tok.

Wetin we check

Osita Nwanisobi, director of di corporate communications department for CBN, sey the advise wey Manchester Metropolitan University give dia students no get head.

Nwanisobi sey, “CBN no tok dat kyn tin.”

He advise parents and students sey make dem no folo any talk wey say make dem pay dia school sharp sharp through Flywire before December 31, 2022.

Final tok

CBN neva make any official statement wey sey dem go stop to dey provide Form A. Di claim no true.

 

TAGGED: cbn, central bank of nigeria, Form A, Manchester Metropolitan University, Osita Nwanisobi

Please send your feedback, claims to fact check and corrections requests to [email protected]

Claire Mom July 1, 2022 July 1, 2022
Share this Article
Facebook Twitter Email Copy Link Print
Leave a comment Leave a comment

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

POPULAR POSTS

Advertisement

FACT CHECK: Video showing ‘bridge collapsing in Nasarawa’ is AI-generated

A video showing a bridge collapse incident is circulating across social media platforms, especially on…

July 24, 2025

MISINFO ALERT: Viral video of ‘foreign arms dealer’ in Zamfara is from 2021, says army

The Nigerian Army says a viral video claiming the arrest of a foreign arms dealer…

July 24, 2025

Ókwú Badenoch nà ụ́mụ̀ yá ápụ̀ghị̀ ínwétá íkíké ị́bụ ńdị́ Naijiria bụ̀ àsị́

Kemi Badenoch, onye ndú òtù Conservative Party nke obodo United Kingdom, ekwuola na ọ gaghị…

July 22, 2025

Kemi Badenoch claim sey her children no fit get Nigerian citizenship but she no tok true

Kemi Badenoch, leader of di United Kingdom Conservative Party, claim sey she no fit pass…

July 22, 2025
Advertisement
Advertisement

YOU MAY ALSO LIKE

Ókwú Badenoch nà ụ́mụ̀ yá ápụ̀ghị̀ ínwétá íkíké ị́bụ ńdị́ Naijiria bụ̀ àsị́

Kemi Badenoch, onye ndú òtù Conservative Party nke obodo United Kingdom, ekwuola na ọ gaghị enyenwu ụmụ ya ikike ịbụ…

CHECK AM FOR WAZOBIA
July 22, 2025

Kemi Badenoch claim sey her children no fit get Nigerian citizenship but she no tok true

Kemi Badenoch, leader of di United Kingdom Conservative Party, claim sey she no fit pass her right of Nigerian citizenship…

CHECK AM FOR WAZOBIA
July 22, 2025

Irọ́ ni Kemi Badenoch pa pé òfin kò fààyè gba àwọn ọmọ òhun láti di ọmọ Nàìjíríà

Kemi Badenoch, arábìnrin tó jẹ́ olórí ẹgbẹ́ òsèlú alátakò tí wọ́n ń pè ní Conservative Party ní orílẹ̀ èdè United…

CHECK AM FOR WAZOBIA
July 22, 2025

Maganar Kemi Badenoch na cewa ‘ya’yanta ba za su iya samun shaidar zama dan Najeriya ba karya ne

Kemi Badenoch, shugabar jam'iyyar masu ra'ayin rikau ta Burtaniya, ta yi ikirarin cewa ba za ta iya mika hakkinta na…

CHECK AM FOR WAZOBIA
July 22, 2025

CableCheck seeks to provide reliable tools and resources for readers to tackle the menace of fake and misleading materials constantly pushed into the public space from various sources. We monitor the accuracy of claims made in traditional and social media. We also provide a tracker to hold politicians and policymakers accountable for the plans and promises they make to the public. CableCheck is a project of the Cable Newspaper Journalism Foundation (CNJF), supported by the MacArthur Foundation and implemented by TheCable newspaper.

Follow US: 

LINKS

  • Contact
  • About Us
  • Non-Partisanship Policy
  • Funding
  • Correction Policy
© Copyright TheCable. All Rights reserved.
Welcome Back!

Sign in to your account

Lost your password?